CLICK AND SHOP

Monday, September 15, 2014

Iyanaya Chopping Non Stop

All our celebs money no go ever finish ooo as one dey finish another dey fall back in. Iyanya has just posted on his Instagram page letting us know his contract with Zinox Group where he is the companys Ambassador for a year now has been renewed for another year. Haba Baba Iyanya, how can it not be renewed . Congrates guy its your hard work that is paying and will continue to pay. but waito oo all this companies why una no dey give poor man Ambassadorial position so them go rich small and leave people wey don rich before naaa...

No comments: